Derico Lyrics by Victor AD

Victor AD – Derico Lyrics

Victor AD is back with a hit song, Derico. Dive into the word catchy Lyrics.

Itunes Ads 1

Enjoy the Lyrics of “Derico” by Victor AD

Listen below:-

DOWNLOAD MP3!

Victor AD – Derico Lyrics

Them give me reasons
To dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

DOWNLOAD MP3  SONG

Itunes Ads 1

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them come for me
Them go finish
No fit mess
With my feelings
Make dem ask
All the people
Wey don try
Dem go feel it

I give dem vibe
And I kill it
You fit pretend say you no feel it
You no fit deny say I no good
My guy are you kidding

Awareness on check
Men on guard on check
Pounds and dollars on check
The money Dey on check
Odeshi on check
We no fit shake on check
Sability Dey on check
The road e clear
On check on check

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh

Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them give me reasons
To Dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

End Of Derico Lyrics


Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We y

download Mp3 Song
Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  LISTEN: Qdot - BRB Album Read All The Lyrics To Qdot’s New Album ‘BRB (Be Right Back)’ 1999 by Bella Shmurda & Bloody Civilian 1999 Lyrics by Bella Shmurda & Bloody Civilian Yan Yan – These Days Yan Yan – These Days Lyrics Unto You Lyrics by Chike Feat. Ladipoe Lifetime Love Lyrics by Chike Manchester Lyrics by Seyi Vibez Doha Lyrics by Seyi Vibez Teni – Jostimilo ft. Skiibii Jostimilo Lyrics by Teni ft. Skiibii Lose Lyrics by Wizkid BNXN - Cutesy Cutesy Lyrics by BNXN Manchester Lyrics by Seyi Vibez Santorini Lyrics by Seyi Vibez Egwu Lyrics by Chike ft. Mohbad Egwu Lyrics by Chike ft. Mohbad

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*