Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez | Mp3 Audio Download

Itunes Ads 1

Off Tml Vibez just released Ep titled  Xin Mao EP, is Alhamdulillah, read the catchy lyrics for Alhamdulillah below

The EP Xin Mao by Tml Vibez house five songs, Seyi Vibes, Bella Shmurda, Taves & Lasmid.

Here is the lyrics to Alhamdulillah by Tml Vibez.

DOWNLOAD MP3  SONG

Itunes Ads 1

Listen below:

Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez

intro

(Yo Dips)

verse

Blow me trees hundred
Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm
Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka
I fit to dey run your baka
Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

chorus

No shaking, no panic
Baba blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try, walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way, alhamdulilah for life
Alhamdulilah for life

verse

Father, your money, your blessings, your problem
Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r
Haa, on my right side, on my left side
Wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

pre-chorus

No shaking, no panic
Baba Blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way
Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

outro

I don try, wala-ha-ha
I just wan’ make some funds
I no want wahala, hmm
Loader tó bá loyal, no kasala
Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah

download Mp3 Song
Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Tml Vibez – Rara ft. Taves Tml Vibez – Alhamdulillah LISTEN: Qdot - BRB Album Read All The Lyrics To Qdot’s New Album ‘BRB (Be Right Back)’ 1999 by Bella Shmurda & Bloody Civilian 1999 Lyrics by Bella Shmurda & Bloody Civilian Yan Yan – These Days Yan Yan – These Days Lyrics Unto You Lyrics by Chike Feat. Ladipoe Lifetime Love Lyrics by Chike Manchester Lyrics by Seyi Vibez Doha Lyrics by Seyi Vibez Teni – Jostimilo ft. Skiibii Jostimilo Lyrics by Teni ft. Skiibii Lose Lyrics by Wizkid BNXN - Cutesy Cutesy Lyrics by BNXN Tml Vibez – Rara ft. Taves Tml Vibez – Caro ft. Bella Shmurda

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*