WAR MACHINE Lyrics by Rema ft. ODUMODUBLVCK | Mp3 Audio Download

Itunes Ads 1

The new album HEIS by Rema features this penultimate track WAR MACHINE ft. ODUMODUBLVCK, read the catchy lyrics for WAR MACHINE below.

MARCH AM Lyrics by Rema
Rema HEIS Album

Here is the lyrics to HEHEHE by Rema

Listen below:

DOWNLOAD MP3  SONG

Itunes Ads 1

Rema – WAR MACHINE Lyrics

[Intro: Ace Spectrum & Rema]
Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh
Lo-Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh (Love)
Another banger

[Verse 1: Rema]
“Kor-kor-kor,” Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner, put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando

[Pre-Chorus: Rema]
Who be you?
I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema]
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Bridge: ODUMODUBLVCK]
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Look at my eliminations (Blood)
Anenih, focus on their blood, I am not done (Done)
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hiccup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me? I score the shanga with yanga, your papa
Hullabaloo, can you subdue?
Bend am, she dey call me Shallipopi (I—), confuse, confuse
I dey load gun like I’m paranoid (Paranoid)
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo

[Pre-Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh, industry machine)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Outro: ODUMODUBLVCK]
Remy boy
Kala

download Mp3 Song
Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Rema Sparks Romance Rumors with TikTok Star Kelly Akoussah The Big 5: Nigerian Music Legends Shaping Global Sounds The Big 5: Nigerian Music Legends Shaping Global Sounds Rema Performs At Billionaire Ambani’s Son’s Wedding In India (Pics, Video) Rema Performs At Billionaire Ambani’s Son’s Wedding In India (Pics, Video) Rema’s Calm Down Makes Afrobeats History In The US Rema Donates ₦105M To Christ Embassy During Thanksgiving Nigerian Gospel Artists Join List Of Youtube’s Most Streamed Nigerian Acts Globally Nigerian Gospel Artists Join List Of Youtube’s Most Streamed Nigerian Acts Globally Nasty C - Trouble ft. Lekaa Beats, ODUMODUBLVCK & Chip Nasty C – Trouble ft. Lekaa Beats, ODUMODUBLVCK & Chip ODUMODUBLVCK - LEGOLAS ODUMODUBLVCK – KYLIAN LISTEN: Qdot - BRB Album Read All The Lyrics To Qdot’s New Album ‘BRB (Be Right Back)’ ODUMODUBLVCK - ABUJA PEOPLE ft. Decosuave ODUMODUBLVCK – BADMAN BOUNCE ft. Reeplay & Duncan Mighty

Alternative Tags:

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*